In church yesterday an Akwa Ibom lady wanted to share her testimony of a
miraculous pregnancy but because of her wrong way of pronouncing L nd R
She said: "Bledlen plaise d rod".. Church: "Haleluyah" Sis: "una see me b4 I no fit born pikin den i cum dis church nd i see pastor den pastor say make i com plivate player meeting. na for dere pastor come follow him rod talk say i nid pikin na so him rod alise and do wonder for ma body and now i don dey two months plegnant. Abeg make una help me plaise d rod of pastor oo.
Immediately, the pastor fainted!...

LWKMD...this is pretty funny. Um, Pastor sabbi d real truth about d whole thing that's why he fainted. I only thought d pronunciation "rod" which ought 2b "God" is wrong, but I now know it might as true as d pregnancy
ReplyDeleteU have a point, maybe pastor is hiding something o
ReplyDelete